Wednesday, October 30, 2019

Nigerian Slangs and their meaning

Nigerian Slangs and their meaning
Example
of such are 'LWKMD, WGYL' e.t.c.
So i decide to share with you some of the words and
their meaning:

1. LWKM - Laugh wan kill me

2. LWKMD - Laugh wan kill me die

3. MIDG - make i dey go

4. WGYL - we go yarn later

5. IGA - I gbadun am

6. ICS - I can't shout

7. DJM - Don't jealous me

8. WBDM - Who born d maga

9. UDC - U de craze

10. NUS - Na u sabi

11. WSU - who send u

12. OSABZ - over sabi

13. ITK - I too know

14. WDH - wetin dey happen

15. NDH - notin dey happen

16. FMJ - free me jo

17. BBP - bad bele people

18. HUD - how u dey

19. WKP - waka pass

20. BBG - baby girl

21. KKL - Kokolette

22. MML - mamalette

23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)

24. NTT - Na true talk

25. IKU - It koncain u?

26. NDM - no dull me

27. LGT - let's goo there

28. IFSA - I for slap am

29. IGDO - I go die o

30. YB - Yess boss

31. NLT - No long thing

32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)

33. CWJ - carry waka jorh

34. WBYO - wetin be your own

35. U2D - U 2 do

36. U2DV - U 2 dey vex

37. MKG - maka gini?

38. WSDP - who send dem papa

39. INS - i no send

40. INFS - i no fit shout

41. WWY - who wan yarn

42. NBST - no be small thing

43. NWO - na wah oooooo

44. NMA - no mind am

45. MIHW - make i hear word

46. NBL - no be lie

47. NB? - na beans?

48 wd - wetin dey

49. UNGKM - u no go kill me

50. o2s - omo 2 sexy

51. LMAO- Laugh my ass off


52. BRB- Be right back

No comments:

Post a Comment